Common sense
Tito | Common Sense |
---|---|
Stai of song abi fim | essay, polemical lampoon |
Has edition or translation | Q110301366 |
Author | Thomas Paine |
Country of origin | Amerika |
Language of work or name | English langwej |
Publication date | 1776 |
Copyright status | public domain, public domain |
Common Sense na sounds, hau dey tek dey jorj mata evriday, abi hau dem dey tek obsarf, an sabi mata, wey dem go kon jorj am akordin to hau plenti pipu dey ci mata.
Hau dem tek dey get common sense jorjmet na as evri bodi dey tek jorj mata pas. Langwej wey dem uze pas for di tok tok na Latin sensus communis, Greek
Common Sense get two meanings, one na for di wey animal thinkin pawa rish. Dis kain common sense difren fom di human being common sense, but dey wok lik am. Di sekond wey dem dey uze am na for Romans stai an dem dey uze am for human being an dia kommunity. Jus lik evriday meaning, dis two dey tok abaut hau to jorj mata wey pipu sabi wel wel, e no mean sey dem fit ondastand am wel. Hol di dem tek tok abaut "common sense", an hau dem dey uze am evriday don mek am dey important politis tok an new western Civilization, wey konsain politis, science an ekonomic. Hau dem tek enta dia sef kon mek dem sabi dem wel wel for English, wey no bi lik oda western european langwej, an di English wey don bi popula.
Sins pipu don opun eye dem dey uze Common Sense ask question wey no get reply, dem dey uze am for scientific pruf, an still dey uze for if dey no wan apruv sumtin.
Aristotelian
[chenj-am | chenj-am for orijin]Hau e tek stat di word na for Aristotle wok. Di one wey dem sabi pas na kase of De Anima Book III, chapter 1, espeshially at line 425a27. Di passage na abaut hau animal dey turn sense to wetin dey muv an chenj, wey go fit mek dem think abaut. Akordin to wetin Aristotle think, di kain way pesin dey think na one side (ἴ